Monday, 30 June 2014
FUNNY JOKE Guy 1: Bros, abeg borrow me your phone to call my girlfriend, I no get credit now. Guy 2: No problem, just dey quick (hands phone to friend) Guy 1: Thank you guy. (dials girlfriend's number, makes a quick phone call and then returns happy and excited) Guy 1: O boy, this your phone na correct phone oh, shebi na bb? Guy 2: Yes oh, na blackberry smart phone. Guy 1: Kai, no wonder dem dey call am 'smart phone', the phone too know something, you believe say as I type my girlfriend number for your phone come dial am, the thing show the number as 'My love', how your phone use know say na my girlfriend I dey call na only God know; chei, this your phone smart no be small! One word for 'Guy 1'? a. Ode b. Learner c. Mufu d. Olodo rapata e. Others (specify)

Subscribe to:
Comments (Atom)